Category: “Broken News”

UK Police Warn Nigerian Women Make Dem No Dey Send Husbands Comot for House

~YouDonHear?: For one church service wey happen for Divine Restoration International Church for Camberwell, London, di Metropolitan Police for UK don warn Nigerian wives and mothers make dem no dey chase their husbands comot for house. Di event, wey na mainly for Nigerian women, talk say over 70% of Yoruba women for England, Wales, and […]

Young Boy Don Stab Woman Die for Benin After Wahala Burst for Lodge

YouDonHear? Reports: Palava don shelle for Benin, Edo State, as 18-year-old Kingdom Paul don stab Victory Oro, 38, for lodge after dem arrange to catch fun. According to reports, wetin start as agreement for fun between Paul and Oro turn to serious fight. For di process, Paul carry knife stab Oro, wey dem rush go […]

Nigerian Army Don Rubbish Tori Say Soldiers Dey Resign Plenty

By Tanoma Igho Di Nigerian Army don come out to tok say di news wey dem dey spread about mass resignation of soldiers na fake news. For statement wey Major General Onyema Nwachukwu, di Director of Army Public Relations, release, e tok say di reports no get head and dem no correct at all. One […]

Revealed: Christiana and Her Suspected Murderer Attended Same Church

It has been revealed thatAyomide Adeleye, the 200-level Philosophy student of Olabisi Onabanjo University (OOU), Ogun State, arrested for the kidnapping and murder of Christianah Idowu, a 300-level student at the Federal University of Agriculture, Abeokuta (FUNAAB) was a member of the same church fellowship as the victim.Reports claim thatAdeleye, knew Christianah from attending the […]

Back To Top